one babe bill my guy for maintenance, e no answer she say βseems like a lot of money for u , i didnβt knowβ , we tear like 82 laughing emoji ππππ
guy police too useless mhen ππ, one day when i dey write statement for station e muzz dem. i start dey hear βe sabi write well well oβ , βhim handwriting fine oβ , βthe igbo never scatter him headβ