Person wey get stable job and ₦500k+ for account dey panic.
person wey no get job, no get savings, account balance sef dey do hide and seek...
Abeg, wetin make that one do? Kpai? 😂😭
Serious talk, yeah?
I keep telling women, you only pick the men that you open your legs to. You don't get to pick the one that goes down on one knee. (They do)
So, you can scream, “my body, my choice” and all that delusional affirmation and live up your best single life all you
🎶No be mistake, Take it by faith
Ma kan ma kan loye nkan, Make e you hate
It's me dey celebrate, Join me and jubilate
No be mistake o e 🎶
Cheers to another beautiful one 🥂