Jump to content

USA

From Wikipedia

USA (Amerikan Hinglish: United States of America) or Amerika na kontri in di Amerikas. Dem blow Hinglish. Amerika ste bai Kanada an Mexiko.

Di kontri get 50 stets.

Di fedral (nashonal) govament for USA get three branches: di Executive, Legislative, an Judicial branches.

Congress go mek statutes, na di Prezident go sign dem, wey mek dem law. Laws dey give fedral agencies powers, so dem go mek regulations.

Di Prezident for USA dey Donald Trump, wey don get elected for 2024.

Di Congress get two houses: di House of Representatives an di Senate.

Di Judicial branch get di Supreme Court an oda courts.